On a very good day
Me my guys we be chilling this way
Doing some business
get some girls some booze
and still be making this pay
On a very good day
I’ll be in the caribbean
Or chilling on a boat cruise
Going to south of France and end at montego bay
Hook
Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh See the way me get the money
no be packaging packaging packaging
See the way the ladies love me no be packaging packaging packaging
As I dey shine
no be packaging packaging packaging
Na reality for really
no be packaging packaging packaging
Getting money like Dangote
If you getting money make you thank God
Oshey Dalo Nagode Nagode
And all my ladies wey dey dance so Kiloshe korin wan joh
And all of my people for the sanko
This one na live dey lowor wande coal
It’s a Burna boy and Wande coal
Spaceship black diamond we be bad guys
When we come through you should know
Sharpest motherfucking bad guys
Who are you
Who are you talking to E be like say be like you no know me And me I no blame you cos
You already know on a very good
On a very good day
You no go fit to talk to me this way
But just because you fine I no go let you escape
I no go lie I just dey feel your packaging
She dey package
She dey package
I no go lie I just dey feel your package
Now you gat me speak another language
Toba bamidele wani pe ola kpe
Tori won kin gbadun
Bi a she gbadun
Inu ma bi won
Bi mo she gbadun
inu bi won pe kilo happen
Bi she ya fun
wo ni kin sha’un
I wor tin Ka oh Kilo wa sor
Won ti kor ja bus stop
I dey tell you my guy
Make your eye sharpen
Cos if you looking around
To see wetin happen
You go see many many
Packaging packaging packaging
all the way me get e money
no be packaging packaging packaging
Hook
Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh Oh my god oh my god oh Different account wey I get
My bank is so large oh Omo gan we too bad oh And if you reason am Check am you go see say I no lie oh I no come here to brag oh Cos the level wey
I dey you nor go fit
Follow me drag oh I get the money and I do it everyday
Everything I need all come on me Turn a monday to a holiday
Do it on a very good day
on a very good day
on a very good day
your girl decide
To roll with me On to where me dey
Everything nice
On a very good day
Hook
Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh Many many packaging packaging packaging
All the way me get e money
no be packaging packaging packaging
Lady fine oh See wetin you carry for your behind oh Lady fine oh This your body na divine oh Lady fine oh She killing it on a down low oh Lady fine oh The way you give it to me they dont know oh

Comments